Praise the living Jesus!
Demonic natured depraved devils of deceit
Destroying and using people to beauty your mien
Killing them off or chasing them with death
There's a djinn at work demon money 20 years
Hyenas attacking a lion in pack
Cowards devious block sucking demons
Retardation suffering longing and bad karma.
Demonic chaperones mind control breeders farm
That Which is a unnatural is unsustainable.
he who sacrifice cannot hunger
They stress you and implant the thought
Everything happens in the spiritual, physical manifest
Asking you to cut your hair so you don't overstand
Familiar faces claiming coincidental I sneer at
Staging. For who ? Me
To implant the idea. Work slavery
Una no fit buy my market.
Either sodomy or Marry ya Ogbanje for money
The Ogbanje gats smart na.
Unless how he wan take run me street
make i marry am, Me wey I dey craze
Je kpu is gi je kpu is gi osiso
Even if I barb molo una no fit beat me, rubbish society
Dey form coincidence but every thing na staging
Your Ogbanje is controlled by another Ogbanje
Follow me talk, I pass una If not hungry go beat una
Mtchew! kpyu ! shooor! tactics!
iron padlock dey vibrate for hand dey vibrate blood
Use tie person head, tie person leg, nerve
Heavy the person
Agbero and owomidaism where una for see money drive Lexus
Existing with series of serial ritualist
Playing Rado signal of truamab to adultize you all the time.
Hatred and resentment inhale exhale
For what? sand? You don't know it yet but
But you are in a town of thieves and murderers
Whisky Peak, and you are their meat
That's why they pamper and everybody give you money
They dey pay dower for your head
Na your destiny Dem wan chop
screenguard break na Ogun, picture save na Ogun
Every thing na magnet for your prick, blood your head
Water, water spit make you no know who you be, forget
Make you for work, marry Ogbanje keep for house
Dat one go dey drink blood, miscarry, pour spit for food eat
You waka big yanch big Belle big man big dead body
White coffin wey go balance for their shoulder Dem dance skelewu
Pour sand for your head at 53
Their Ogbanje go sell your house continue her ashawo
Your children enter Bush ma, wetin concern agbero
If your son do stubborn head, dey go use Church brainwash am
Give am Ogbanje tell the girl say highest 55 years
Brother of the Lord go come do house fellowship for your parlour.
You go dey lick toto wey another man dey fuck
We are all in this together he's my Cousin brother,
he's my head usher, my choir master, Daddy in the lord
Pastor go dey finger your wife
Clean him finger on top your head say make he pray for You.
Him go tell him members Make he dash you Lexus
You go dey buy refuel up and down, dey drowse for traffic
God don do am, but pastor dey house dey do your wife
Na Ogbanje system,
Old woman go dey fuck small boy inside dream
Dey use fuck tie him destiny
Praise the Lord
Praise the Lord
Praise the Lord
Pastor Carry bible of 30kg put for your hand make you carry.
He dey swing car keys, say handky don am
Na. You get suffering, him get grace and understanding
Praise the Lord
Praise the Lord
Praise the living Jesus
Una dey mad.
Dem say make you shout alleluia because
na shout you suppose shout inside hell fire.
Oga bring prick say Make you suck.
Pay you 45k one five per day 150 every hour
Agbero give you Keke Make you dey shout along along
Along because na so you suppose dey do inside hell fire
Him give you Keke
Sit down dey collect agbero money
Ekiti man, osun man go come Lagos dey collect mugu money
Carry money give ashawo, ashawo go carry money buy bleaching cream
Chinese go mix nonsense inside cup give you
Praise the Lord
Praise the Lord
Yes shout alleluia
That one is too small for my God
You suppose shout na hell fire you dey
Who's is this the lord, he no dey give pass hope
He no dey give food or give good advice
Himself na agbero dey collect tithes and offerings
Praise the Lord
Praise the Lord
Ehn o you suppose Shout
Na for hell fire church no dey end.
Oyibo wey be inventor no dey shout as you dey. Shout
Shout because Pure water na 50 naira
Praise the Lord rice na 75 thousand naira
Old woman go dey sweep road for Lagos government
Her pkin go dey video am to give oga
Instead Make she go house
Dem go say Make she lie down under tree so that her
Destiny go fit spoil join
Make she no for make pass 30k wey dem wan pay her
Praise the Lord
Praise the Lord
Wait, o What is alleluia
Dem tell you say na heavenly language
Na hell fire dem dey shout the only heavenly language wey dem know
Shout o shout well well Na hell fire you dey
Man go dey fuck 3 year girl for ritual
Reverend father use Ak47!l kill small boy say hm dey blow banger
No be ritual?
You still dey go church, to go give Dem agbero money
Praise the Lord
Praise the lord
Yes shout na shout Dem dey Shout for hell fire
Comments
Post a Comment