So I Woke Up with a Song


if you are cultist that's your business 
that's your problem, 
I get plenty book to read, music dey to hear
no time for nonsense 
sit down for corner they press phone, make i dey fear 
make my fellow man dey beat me 
make my fellow man dey slap me
(say wetin happen na)
Na so I jobless reach? how many life to live.
make i see you dey shake 
may I dey see you, dey fear, 
make I see you, dey run for my life
(for where)
Na one life we get o, na me go choose how e go be


People dry break record 
my mate dey run things join NASA, FBI
they con think say at my age, stage
say na cult I wan join
(what insult)
No be say I dey form, E get wetin person dey pass
I no get low self esteem, I dey hungry for fight 
make you sef dey read o,
lizard no dey read for night

So...
if you are cultist that's you business 
that's your problem, 
(alhamdulillah,) (I wish you the best)
I get plenty book to read, music dey to hear
no time for nonsense 
if you are cultist that's you business 
that's your problem, 
I don pass that stage, I no need to join 
Oh you are fifty well means nothing to me
oh, this is a good thing, well keep it to yourself
hmm interesting, I have moved on to better things.....
(like that, on and on...fades)

(Instrumental - Alt J's Tesselate)
Falz could try.


It's parapraxis I know, my subconscious letting off steam but it is nice.
But I think a day is coming we'd have no choice to address the scourge of Cultism eating into every facet of our societal fabric, you have pawns as young as 4 years old sodomized and depraved, Destroying the life of children and for what? it will definitely come home to roost when these accelerated youths start becoming disillusioned about life and pick up terrorism then they would know what damaged they have done to those they thought they were supposedly giving an edge.

e5