- once you wank, remove am you go see say suddenly Nepa go just bring light, Dem dey track na
- Ehn I know that one, Dem dey use animal vector
lizard and toad toto, lizard toto dey sweet, toad toto dey wet
- so if you see toad dey roam up and down for your house for dry season, na another mumu be datt
- which h one be say person go enter Keke maruwa another person go dey madruabre you inside maruwa and you no fit talk
- Ehn na, Na Dem worse pass
- very disgusting bro, e go be like say make i dey cry. leave my prick na !
- even some men dey do am
- guy public transport tire me
- You remember uncle emma dat year go wear poly bag for yanch before e wear trouser
- I go dey laugh am say which one be say person dey wey poly bag for yanch, I no know say...
- and you no fit do them anything na, you no get evidence
- you wan slap the person, dey shout say she is playing with my penis or talk say he is fingering my yanch, she is tickling the tip of my penis
how na?
- E dey affect the brain of the person, you no fit ever dey calm or at peace
the one wey tire me wey some of dem dey do be say if you dey follow dem talk Dem go just raise their cloth up cover am back sharp shap
- guy that one na him mad
- once Dem do me dat one I go just off. I go think say which kain animals be dis one for God sake
shey make i come dey fuck you for main road like this
- Dem no get prick na I no blame Dem, If Dem dey horny nothing dey stand for their body
- you go com need to carry your prick go up, dey give am choke hold, use belt take dey hold am
- especially those old mama wey their toto don konk, if them give you essence ehn, your hand go dislocate
- Government need to gather all of them for one place for one week just employ people to go dey fuck them
- na sex energy wey dem no see way comot
and Dem no dey educate Dem no dey read
- e no easy for them o
- na only marijuana fit comot am, Your brain is meant to burn up your sex energy !!
- don't leave me!
- you no educate them you no legalize marijuana you say make Dem no mad
make Dem no do witchcraft, for where?
- Dem go do am, without fuck their life no fit sweet
- serious
- nothing mean anything to them if na you nko nobody dey touch you for years on end
- as Dem no dey fuck their lives no fit make sense to den
- e no mean anything to them, Guy I swear
- the Keke thing but e no be like that before na
- No na, na our own style to tell you you don come of age, Dem go put iron, that thing wey Dem out for my body na
- That iron, lizard spirit
- the magnetism mean say anytime wey Dem sit beside you you go collect
- Na repression cause am na
- ehn na, make Dem for no call them ashawo
- you know when you don claim say you be mummy in the lord
- you dey form Christian christian but your toto na Muslim, e dey do constant ablution
- Ah werey you don mad guy
- Dem dey use am tie person destiny na,
- yes na
- e get one wey vex me guy, as I enter immediately I enter Keke dem rush follow me, j Na im Dem start this thing, Keke man sef come start to dey slow
- ehn! god! god! God! you don get am god bless you
- I con be like Keke run na run na, the woman sef con dey talk normal normal, omo I wan die my prick just dey pain me, she no geee, e vex me
- all the one wey go load you up like this your shoulder fo just dislocated immediately
- kai guy
- no explanation, no conscience, nothing and no evidence
- seriously we need intervention for this country government supposed dey dash all these women dildos make Dem dey pleasure themselves
- no be why I wrote say make link up dey dey for church between widows and widowers so must they for dem to dey rekindle their love
- the thing go dey make wickedness go dey hungry Dem
- You na fine guy, you dey make Dem go crazy na
- werey, no e dey wrong, na rape na, na harassment
- even for library and for church, Fada go dey preach, woman go dey use another man prick dey play, na nonsense
- Na you wan come dey educate them at this stage,
- but anywhere bro? , it's wrong e dey frustrate person. Now anywhere I dey go I have to account for energy, Like I no know wetin I fit meet. i come dey use nylon dey tie the head of my prick
- circumcision bro
- Leave the thing the way God create am, leave the thing the way God create am, na wa oone girl see as they use nylon and handkerchief take package, the head of my prick she come dey laugh, face your front animal no be una cause am
- most people don tire accept am like that
- E wrong e dey make person dumb he dey make man stupid
- na your most sensitive region be dat, e like make your brain dey outside your head every breeze wey dey blow, every rain,....
- ehn!!
- it's annoying they shouldn't be alive in the first place
- you don start, wetin we go do na, we go gats dey manage am na
- Guy guy, how far, as we dey waka, how far share me hotspot na.
- omo! Data na gold na o, na night plan I dey use dey carry body alarm dey wake me to use download one or two, this one na just for just Whatsapp and...
- oga share hotspotii