-Somi been talk say like you, himself never have sex in almost 3 years now
-No jor
-Why na?
- Dey not fit climb jor, Dem no dey smell you, there is this smell, lizard like, acrid smell anytime they pass, quite unnatural, animal like.
- I no notice o
- With time you will, these people destroyed themselves with this light spirit wey Dem put for their body, Energy wey dem suppose you climb and expand their mind, dem come dey weaponized am with phone, they flick am up and down. Turn themselves into animals.
-Hmmm
With time, their eye go come dey red, because of sexual energy wey dey store for their body go they vibrate their nerve, they think say na energy, say na better thing. 30 years old man go be like 46 years, haggard and crazed, Dem just destroy themselves. they can never know the height of sexual pleasure
-Nothing like make you leave your body the way God create am
- Ehn o!, na why dem go try fat they feel hungry all the time, dey cannot rise above that animal spirit wey dey their brain.
- Dem don limit their brain
- Yeah, fuck natural person, you go know say the different is in the taste. many of them never really cum for their life. Once you don taste the height of pleasure you cannot go back
Na why Fela call them Spoiler International, dem destroy our enjoyment
- Why though?
- Work! Capitalism, Terry Eagleton said they makes sure they traumatize his sex to make him pliable for the workforce, he will then use his energy to work and hurtle after capitalism once he taste the stuff, he cannot work.
- So they put this light sprit inside to deny us the highest enjoyment of sexual pleasures
-You understand why Fela dey use high take fuck If you wan enjoy woman buy sk and Milo.. una minds go mesh
Drink am ba?
- Yeah boil water, just make sure say water dey near by, cream liqueur, and you fit fuck the girl for the entire weekend
- 48 hours fuck
-her eye go red o, leg go dey vibrate like generator. Play reggae you go understand what they mean by I and I
your woman mind will become your own and connect to the highest high Rastafarian
- Two will become one
- The pleasure of life revolve around a speaker marijuana, music books and a woman that understands and listen to you, finish
- Your paradise don start be that
- Seem Dem dey pursue money, which money ? tomorrow z next year, next 20 years, the same thing, dey build mansion which mansion? Nonsense, Life na accompaniment.
You take SK and Milo enjoy your woman put your tongue there and suck that shit
tchorp tchuorp tchorup
- hmm, you sure?
- you should both speak in tongues, Yeah I'm sure the SK will make sure you cannot have orgasm induced aneurysm. because if woman too sweet you fit get stroke
So you need that SK to make your brain pliable to handle her in that state, she will be unleashed and you need to strength to ride that dragon.
but it will be most satisfying experience of your life I assure you
- keep your water and cream liqueur handy, got it
- And make sure you dey read always so that you go dey expand the nerve capability of your brain. You wan do honey moon carry your woman go Benue, hut full everywhere una go fuck chop free mango eat ruam and okoho soup
- Smoke weed like say
- mtchew You go fuck you go tire, No be this one wey people dey destroy their body for money, toto go come be like orange wey dey inside fridge, her body go strong. shey the toto na punching bag
- nothing like natural thing
- l dey tell you, leave your body the way God create am even him know as e dey go, na him create you
- na him
- sacrifice you body, something wey suppose dey sweet you for nonsense, your body go come dey kpashi you no go fit enjoy your body
- people dey ignorant for this county, dey take agbo, dey destroy their penis muscle,
- Dem too dey chop meat no be muscle, this body na music, na nerve even small prick fit do damage
- Milo and SK
- you speak in tongues, talks rubbish, comot that nerve spasticity
- people talk say to suck toto na dirty thing.
- Hmm na natural source of DMT, your lips fit swell up because e never acclimatize to am, rub toothpaste on am and go back to it
- people just dey stress their self for this country
- If you wan Sleep carry her leg gum am for your body plug your prick there no need to fuck am just leave am make e dey soak water
Guy!!
- see, once understanding dey you no go need to dey work extra work to try impress her
some people still wan impress their wife of over 10 years make she no go cheat on them
- ehn because Dem no fit satisfy them
- na because understanding no dey, Dem think say na by muscle, by big prick no na for nerve e dey, weed go increase your sensitivity of both he tip of the penis and the clitoris of the pussy
you smoke weed with am you blend your mind with her own.
@You go open your business she open her own, two of una born two children wey una call dey dry homeschool them
Una drink garri and moi moi for afternoon
Eat eba and soup for night, life go just dey flow
- na understanding.
- Let het into your mind, make your marriage for easy
- Thanks boss
- Anytime.
- You don buy the land
- Sure
- Just plant Shea tree and ogbono, see you in ten years time.you go tire for money
- Don't leave me
- Remain blessed
- werey, You too much jor.
e5
